Omadu Lyrics by Mimade
Mimade/Omadu
Lyrics
(Verse 1)
So I met this Kele for bar
And she say she like my vibe (Eh ehn)
No dulling, I pull her to my side
Suddenly she dey off her pant (Eh ehn)
You dunno, Badman to the core
Amma Badman to the core (Eh ehn)
Anytime i could hurt your love
But before then, make we ball
(Pre Chorus)
Tella boogie down for me
Na your body me I wan gbadun
If you gimme sugar eh
I go lick am with no caution
Tella boogie down for me
Come closer, make we gun madu
Make you no go underrate
I be your karma with ambition
(Chorus)
In my room, make we gun madu
Olohun me I no gbadun
Ki n kolu biti malu
Omadu girlie Omadu
In my room, make we gun madu
Olohun me I no gbadun
Ki n kolu biti malu
Omadu girlie Omadu
(Verse 2)
She no fit let go
I give her more love
I give her more joy
Cos I be her lotto
Nobody fit know
Wetin we dey do
Ebelebebo
My Ebelebebo
But I no fit lie, she getti manner wey cold
I no fit lie, I getti plenty ego
But when we dey together, everything seem fine
(Pre Chorus)
Tella boogie down for me
Na your body me I wan gbadun
If you gimme sugar eh
I go lick am with no caution
Tella boogie down for me
Come closer, make we gun madu
Make you no go underrate
I be your karma with ambition
(Chorus)
In my room, make we gun madu
Olohun me I no gbadun
Ki n kolu biti malu
Omadu girlie Omadu
In my room, make we gun madu
Olohun me I no gbadun
Ki n kolu biti malu
Omadu girlie Omadu
☆Copyrights.
🖊Songwriter(s): Mimade
Comments
Post a Comment